Pages

What's Trending in Videoism

Powered by Blogger.

You can replace this text by going to "Layout" and then "Page Elements" section. Edit " About "

Advertisements

Wednesday, 9 October 2013

Freshkizz – Oshe Baba ft. Terry G

Intro
Yes boss, Yo Freshkizzy, Terry Gzy Money money entertainment baby
samba samba samba samba yeah, enemies fireeeeeee louder Gbasee gbaseeee
Chorus
Oh my lord ee, oh my lord ee oh my lord eee
oshe baba
Olorun eee, olorun eee, eee
oshe baba
Orishe orishe orishe orishe eheee
oshe baba
olorun olorun olorun olurun eheee
oshe baba
Verse 1 – Freshkizz

Enemies dey calculate, dem dey try to augment
dem dey try to eradicate, dem wan try to fall my hand
every time i make my move, na so dem dey complain
me i nor dey fear una, baba God don elevate, me i nor
dey shakey ooh, baba God he dey my side,
Na make me dey yangara, dey yangara dey yangara, yangara
na make me dey sampera, dey sampera, dey sampera, sampera
na make me dey shakara, dey shakara, dey shakara eeh
Chorus
Oh my lord ee, oh my lord ee oh my lord eee
oshe baba
Olorun eee, olorun eee, eee
oshe baba
Orishe orishe orishe orishe eheee
oshe baba
olorun olorun olorun olurun eheee
oshe baba
Verse – Terry G
Oya oshe baba, omo modupel baba
Toya toshelayeme baba, baba, oshemerara baba,
oya modupel modupe modupe modupe modupe modupe baba
orishe modorpe modorpe modorpe mordorpe mordorpe, uwelshe baba hey
aniroshi baman, anireku baba, olasofoh baba, alaroshi baba heey
enemies sirgboshe, hon sirgboshe, orkawa sirgboshe, sirgboshe
Chorus
Oh my lord ee, oh my lord ee oh my lord eee
oshe baba
Olorun eee, olorun eee, eee
oshe baba
Orishe orishe orishe orishe eheee
oshe baba
olorun olorun olorun olurun eheee
oshe baba
Verse 2 – Freshkizz
Enemies wan take me dey play, baba God nor dey take me dey play
nobody fit stop me to shine, na make me dey big up my chest
my music dey go oversea, baba God make me to see,
who God bless, none can curse, enemies dey do overtime
enemies u wasting your time, enemies takey your time
enemies me i go shine, no matter wetin u plan, no matter wetin u do,
na make me dey yangara yangara
na make me dey yangara yangara
na make me dey sampera sampera
Chorus
Oh my lord ee, oh my lord ee oh my lord eee
oshe baba
Olorun eee, olorun eee, eee
oshe baba
Orishe orishe orishe orishe eheee
oshe baba
olorun olorun olorun olurun eheee
oshe baba
Outro
Samba samba yo samba
Big up to man Terry Gzy
yes bosss
money money records baby
Dat’s how we do yooo.

0 comments

Post a Comment